conductor

Revision as of 11:11, 8 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English conductor

Pronunciation

  • kɔ̀ndɔ́tɔ́

Play Play

Noun

  • Person wey dey work for driver of moto dey collect money from passengers give driver.
  • Na di conductor steal di phone.  — (Egbokhare_2020, It's the bus boy who stole the phone.)
  • You must get conductor before people go enter BRT bus.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__75, You must have a conductor before people can board BRT bus.)
  • Na di day conductor slap me na im I begin suspect say dose guys dey smoke igbo.  — (NSC_2020, The day I got slapped by a bus conductor was when I actually believed they smoke indian hemp.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: bus conductor