confirm

Revision as of 15:27, 2 September 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • confirm 0.82 395

Etymology

Borrowed from English confirm

Pronunciation

  • kɔ̀fâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 620
  • Frequency rank in raw corpus: 553

The word is used more in written texts than orally

Definition

  • confam: right, correct, original -- na ogbonge ting

Adjective

  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Oboy na confam tin o.  — (Men, it's original.)


Synonyms

  • ogbonge, right, original

Antonyms

  • fake

Translations

  • English: right, correct, original


Adverb

confam: firm, resolute -- make person tanda firm for im decision


  1. - (frequency:26)
    Na 178 pipo confam dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, __no translation__)


Synonyms

  • exactly


Translations

  • confam: exactly


Verb

confam: to verify -- make person double sure


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Oldman go confam di tory wey Tunde talk  — (My father will verify what Tunde said.)
  2. mark-obj (frequency:22)
    We still dey try reach NSCDC to confam dia side of di tori.  — (bbc__98361, __no translation__)
    Im add say investigation still dey on to confam wetin cause di fire.  — (bbc__82757, __no translation__)


Synonyms

  • affirm, sure

Antonyms

  • doubt

Translations

  • English: to verify