congomeat

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Name of country in West Africa Congo and English meat

Pronunciation

  • kóŋgòmît

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call snail meat.
    I wan chop congomeat.  — (Egbokhare_2020, I want to eat snail.)
    My village people dey forbid congomeat.  — (NSC_Legbeti_2021. Congomeat is a forbidden delicacy to my people.)

Translations

  • English: snail.