Difference between revisions of "connection"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Person wey person know wey fit help am. | |
− | :* {{ux|dv|If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(Egbokhare_2020 | + | #:* {{ux|dv|If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(Egbokhare_2020, If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)}} |
− | :* {{ux|dv|To even get plate of rice for Nigeria now, na '''connection'''. |(NST_cleaned__41014 | + | #:* {{ux|dv|To even get plate of rice for Nigeria now, na '''connection'''. |(NST_cleaned__41014, To get food in Nigeria needs knowing the right people.)}} |
− | :* {{ux|dv|Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(NSC_Legbeti_2021. I married her because I know her family is highly influential.)}} | + | #:* {{ux|dv|Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(NSC_Legbeti_2021. I married her because I know her family is highly influential.)}} |
− | :* {{ux|dv|So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}} | + | #:* {{ux|dv|So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}} |
− | + | # As person hand take dey inside matter reach. | |
− | |||
− | |||
− | |||
:* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. |(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}} | :* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. |(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}} | ||
− | + | # As person and person or someting take relate. | |
− | :* {{ux|dv|My family no follow dem get any '''connection''' jare. |(NSC_Legbeti_2021. My family is not related to them please.)}} | + | #:* {{ux|dv|My family no follow dem get any '''connection''' jare. |(NSC_Legbeti_2021. My family is not related to them please.)}} |
− | * | + | #:* {{ux|dv|One Nigerian journalist wey get strong '''connection''' with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive. |(bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella. |(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and I.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[power]] | * [[power]] |
Revision as of 19:10, 22 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English connection
Pronunciation
- kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n
Noun
- Person wey person know wey fit help am.
- If you no get connection for Nigeria, you no go get work. — (Egbokhare_2020, If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)
- To even get plate of rice for Nigeria now, na connection. — (NST_cleaned__41014, To get food in Nigeria needs knowing the right people.)
- Me I know say her family get plenti connection and na wetin make me marry her be dat. — (NSC_Legbeti_2021. I married her because I know her family is highly influential.)
- So person wen im dey work for government work, wen e fit get connection, na im go fit come dis Abuja stay. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)
- As person hand take dey inside matter reach.
- Dem say dem no get any connection wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. — (bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)
- As person and person or someting take relate.
- My family no follow dem get any connection jare. — (NSC_Legbeti_2021. My family is not related to them please.)
- One Nigerian journalist wey get strong connection with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive. — (bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)
- E make sense no be small and I feel di connection between me and my boyfriend wella. — (bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and I.)
Synonyms
Translations
- English: influence, ties