Difference between revisions of "connection"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey person know wey fit help am. | # Person wey person know wey fit help am. | ||
− | #:* {{ux|dv|If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |( | + | #:* {{ux|dv| If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(I married her because I know her family is very influential.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |( | + | #:* {{ux|dv| So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay.|(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}} |
− | #:* {{ux|dv|So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}} | ||
# As person hand take dey inside matter reach. | # As person hand take dey inside matter reach. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. |(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am.|(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}} |
# As person and person or someting take relate. | # As person and person or someting take relate. | ||
− | #:* {{ux|dv|My family no follow dem get any '''connection''' jare. |( | + | #:* {{ux|dv| My family no follow dem get any '''connection''' jare.|(My family is not related to them, please.)}} |
− | #:* {{ux|dv|One Nigerian journalist wey get strong '''connection''' with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive. |(bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)}} | + | #:* {{ux|dv|One Nigerian journalist wey get strong '''connection''' with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive.|(bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella. |(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and | + | #:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella.|(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[power]] | * [[power]] |
Latest revision as of 21:35, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English connection
Pronunciation
- kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n
Noun
- Person wey person know wey fit help am.
- If you no get connection for Nigeria, you no go get work. — (If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)
- Me I know say her family get plenti connection and na wetin make me marry her be dat. — (I married her because I know her family is very influential.)
- So person wen im dey work for government work, wen e fit get connection, na im go fit come dis Abuja stay. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)
- As person hand take dey inside matter reach.
- Dem say dem no get any connection wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. — (bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)
- As person and person or someting take relate.
- My family no follow dem get any connection jare. — (My family is not related to them, please.)
- One Nigerian journalist wey get strong connection with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive. — (bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)
- E make sense no be small and I feel di connection between me and my boyfriend wella. — (bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)
Synonyms
Translations
- English: influence, ties