Difference between revisions of "connection"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey person know wey fit help am.
 
# Person wey person know wey fit help am.
#:* {{ux|dv| If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(Egbokhare_2020, If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)}}
#:* {{ux|dv| Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(NSC_2021, I married her because I know her family is very influential.)}}
+
#:* {{ux|dv| Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(I married her because I know her family is very influential.)}}
 
#:* {{ux|dv| So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay.|(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}}
 
# As person hand take dey inside matter reach.
 
# As person hand take dey inside matter reach.
 
#:* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am.|(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}}
 
# As person and person or someting take relate.
 
# As person and person or someting take relate.
#:* {{ux|dv| My family no follow dem get any '''connection''' jare.|(NSC_2021, My family is not related to them, please.)}}
+
#:* {{ux|dv| My family no follow dem get any '''connection''' jare.|(My family is not related to them, please.)}}
 
#:* {{ux|dv|One Nigerian journalist wey get strong '''connection''' with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive.|(bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)}}
 
#:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella.|(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)}}
 
#:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella.|(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)}}

Latest revision as of 21:35, 3 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English connection

Pronunciation

  • kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n

Play Play

Noun

  1. Person wey person know wey fit help am.
    • If you no get connection for Nigeria, you no go get work.  — (If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)
    • Me I know say her family get plenti connection and na wetin make me marry her be dat.  — (I married her because I know her family is very influential.)
    • So person wen im dey work for government work, wen e fit get connection, na im go fit come dis Abuja stay.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)
  2. As person hand take dey inside matter reach.
    • Dem say dem no get any connection wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am.  — (bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)
  3. As person and person or someting take relate.
    • My family no follow dem get any connection jare.  — (My family is not related to them, please.)
    • One Nigerian journalist wey get strong connection with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive.  — (bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)
    • E make sense no be small and I feel di connection between me and my boyfriend wella.  — (bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)

Synonyms

Translations

  • English: influence, ties