Difference between revisions of "connection"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * link 0.71 136, disabilities 0.69 12, disability 0.68 81, contact 0.68 135, communicate 0.65 42, relationship 0.65 221, effect 0.65 161, kwa...") |
(→Noun) |
||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[konnection]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''connection'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n | * kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n | ||
<sm2>Pcm-ng-connection.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-connection.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-connection.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-connection.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Person wey person know wey fit help am. | |
− | + | #:* {{ux|dv| If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Me I know say her family get plenti '''connection''' and na wetin make me marry her be dat. |(I married her because I know her family is very influential.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv| So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay.|(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)}} |
− | #: {{ux|dv|If you no get '''connection''' for Nigeria, you no go get work. |(If you are not influencial in Nigeria, you will not | + | # As person hand take dey inside matter reach. |
− | + | #:* {{ux|dv|Dem say dem no get any '''connection''' wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am.|(bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # As person and person or someting take relate. |
− | + | #:* {{ux|dv| My family no follow dem get any '''connection''' jare.|(My family is not related to them, please.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|One Nigerian journalist wey get strong '''connection''' with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive.|(bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|E make sense no be small and I feel di '''connection''' between me and my boyfriend wella.|(bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)}} | |
− | + | ====Synonyms==== | |
− | + | * [[power]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|So person wen im dey work for government work, wen e fit get '''connection''', na im go fit come dis Abuja stay. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So, someone who works for the government, that | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: influence | + | * English: ''influence, ties'' |
Latest revision as of 21:35, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English connection
Pronunciation
- kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n
Noun
- Person wey person know wey fit help am.
- If you no get connection for Nigeria, you no go get work. — (If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)
- Me I know say her family get plenti connection and na wetin make me marry her be dat. — (I married her because I know her family is very influential.)
- So person wen im dey work for government work, wen e fit get connection, na im go fit come dis Abuja stay. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)
- As person hand take dey inside matter reach.
- Dem say dem no get any connection wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am. — (bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)
- As person and person or someting take relate.
- My family no follow dem get any connection jare. — (My family is not related to them, please.)
- One Nigerian journalist wey get strong connection with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive. — (bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)
- E make sense no be small and I feel di connection between me and my boyfriend wella. — (bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and me.)
Synonyms
Translations
- English: influence, ties