connection

Revision as of 11:57, 18 January 2021 by 154.66.40.59 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English connection

Pronunciation

  • kɔ̀nɛ́ʃɔ̀n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1744
  • Frequency in raw corpus: 86
  • Frequency rank in raw corpus: 2294

Noun

  • Na make person get or no get influence
  • If you no get connection for Nigeria, you no go get work.  — (Egbokhare_2020.If you are not influencial in Nigeria, you will not get a job.)
  • To even get plate of rice for Nigeria now, na connection.  — (NST_cleaned__41014. To get food in Nigeria needs knowing the right people.)
  • Me I know say her family get plenti connection and na wetin make me marry her be dat.  — (NSC_Legbeti_2021. I married her because I know her family is highly influential.)
  • So person wen im dey work for government work, wen e fit get connection, na im go fit come dis Abuja stay.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__58, So,it is someone who works for the government, that is highly connected, who can stay in Abuja.)
  • Na when someting join you wit person or thing.
  • Di connection wey dey between your oga and my oga na say dem come from desame village.  — (NSC_Legbeti_2021. The connection between your boss and mine is simply because they are from thesame village.)
  • E make sense no be small and I feel di connection between me and my boyfriend wella.  — (bbc__16518. It makes a lot of sense and I felt the connection between my boyfriend and I.)
  • Na when you know or you no know about someting
  • Dem say dem no get any connection wit di waste and di deaths plus sickness wey follow am.  — (bbc__95727. They said they are not connected with the waste, deaths, and sickness that follwed.)
  • Na when person relate with some people or family.
  • My family no follow dem get any connection jare.  — (NSC_Legbeti_2021. My family is not related to them please.)
  • One Nigerian journalist wey get strong connection with militant group Boko Haram bin tok for April say na only 15 schoolgirls still dey alive.  — (bbc__78078. One Nigerian journalist with strong ties with Boko Haram, the militant group, said in April that only 15 schoolgirls are still alive.)

Synonyms

Translations

  • English: influence, ties