copycopy

Revision as of 14:43, 19 January 2021 by 154.66.34.180 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Na someting wey be like original but no be de original.
  • Tunde na copycopy.  — (Egbokhare_2020. Tunde is an imitator.)
  • Your own book na copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021. Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be de original at all, na heavy copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021. This is definitely not the original, it is an imitation.)

Verb

  • Na to cheat for exam.
  • You too dey copycopy.  — (NSC_Legbeti_2021. You imitate a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_Legbeti_2021. In this class, we know those who copy from the scholars in other to pass.)

Synonyms

Translations

  • English: An imitator, an examination cheat