Difference between revisions of "corner"

Line 26: Line 26:
 
* Na to block person put for where e fit or fit no escape.
 
* Na to block person put for where e fit or fit no escape.
 
:* {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}
 
:* {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}
#: {{ux|dv|For group stage, dem comot for tight '''corner''' from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C. |(bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)}}
+
:* {{ux|dv|For group stage, dem comot for tight '''corner''' from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C. |(bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
Line 32: Line 32:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[koro]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a bend,  tight situation''
 
* English: ''a bend,  tight situation''

Revision as of 15:56, 19 January 2021

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 943
  • Frequency in raw corpus: 170
  • Frequency rank in raw corpus: 1471

Noun

  • Na angle where road for bend.
  • If you waka dat road straight reach ending, you go see one kiosk for one corner, buy me bread for dere.  — (NSC_Legbeti_2021. Walk down the straight road to the end, you will see a small shop by the end, please buy bread for me there.)
  • One corner dey along di road.  — (Egbokhare_2020. There is a bend along the road.)
  • Na to talk say make person face im own no talk put for matter.
  • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, leave God out of this matter.)
  • I go just stand for one corner dey look una two until de game tire una.  — (NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)
  • Den put am for corner.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__31, And then put it in a corner.)
  • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356. The woman flow of blood stopped when she touched the corner of Jesus garment.)
  • Na to block person put for where e fit or fit no escape.
  • {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}
  • For group stage, dem comot for tight corner from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C.  — (bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, tight situation