Difference between revisions of "corner"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
#:* {{ux|dv|As e touch de '''corner''' of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! |(jw__37356. The woman flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)}} | #:* {{ux|dv|As e touch de '''corner''' of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! |(jw__37356. The woman flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)}} | ||
# Na to block person put for where e fit or fit no escape. | # Na to block person put for where e fit or fit no escape. | ||
− | #:* {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)} | + | #:* {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for '''corner''', he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}} |
#:* {{ux|dv|For group stage, dem comot for tight '''corner''' from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C. |(bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)}} | #:* {{ux|dv|For group stage, dem comot for tight '''corner''' from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C. |(bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)}} | ||
Revision as of 12:16, 11 February 2021
Naija
Etymology
From: English corner
Pronunciation
- kɔ́nà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 943
- Frequency in raw corpus: 170
- Frequency rank in raw corpus: 1471
Noun
- Na angle where road for bend.
- If you waka dat road straight reach ending, you go see one kiosk for one corner, buy me bread for dere. — (NSC_Legbeti_2021. Walk down the straight road to the end, you will see a small shop by the end, please buy bread for me there.)
- One corner dey along di road. — (Egbokhare_2020. There is a bend along the road.)
- Na when person face im own no talk put for anoder person matter.
- Put God for one corner for di matter. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, leave God out of this matter.)
- I go just stand for one corner dey look una two until de game tire una. — (NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)
- Na small place wey no dey important.
- Den put am for corner. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__31, And then put it in a corner.)
- As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop! — (jw__37356. The woman flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
- Na to block person put for where e fit or fit no escape.
- de day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force. — (NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)
- For group stage, dem comot for tight corner from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C. — (bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: a bend, tight situation