corner

Revision as of 12:15, 11 February 2021 by 154.66.32.3 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 943
  • Frequency in raw corpus: 170
  • Frequency rank in raw corpus: 1471

Noun

  1. Na angle where road for bend.
    • If you waka dat road straight reach ending, you go see one kiosk for one corner, buy me bread for dere.  — (NSC_Legbeti_2021. Walk down the straight road to the end, you will see a small shop by the end, please buy bread for me there.)
    • One corner dey along di road.  — (Egbokhare_2020. There is a bend along the road.)
  2. Na when person face im own no talk put for anoder person matter.
    • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, leave God out of this matter.)
    • I go just stand for one corner dey look una two until de game tire una.  — (NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)
  3. Na small place wey no dey important.
    • Den put am for corner.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__31, And then put it in a corner.)
    • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356. The woman flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
  4. Na to block person put for where e fit or fit no escape.
    • {{ux|dv|de day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force. |(NSC_Legbeti_2021. I will not interfere until you both get tired of the game you are both playing.)}
    • For group stage, dem comot for tight corner from group wey get Chelsea and Atletico Madrid to finish ontop of group C.  — (bbc__85869. At the group stage, the team made it to the top of group C despite the presence of Chelsea and Atletico Madrid)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, tight situation