Difference between revisions of "cornercorner"
(→Naija) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English '' | + | From: English ''corner'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 12:12, 11 February 2021
Naija
Etymology
From: English corner
Pronunciation
- kɔ̀nàkɔ́ná
Adjective
- when person no dey straight forward.
- All dese cornercorner things wey you dey do, e go finish you o. — (Egbokhare_2020. Your craftiness will boomerang.)
- De man sabi cornercorner ways die!. — (NSC_Legbeti_2021. The man ways are quite crafty.)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty