cornercorner

Revision as of 12:12, 11 February 2021 by 154.66.32.3 (talk) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ̀nàkɔ́ná

Play

Adjective

  • when person no dey straight forward.
  • All dese cornercorner things wey you dey do, e go finish you o.  — (Egbokhare_2020. Your craftiness will boomerang.)
  • De man sabi cornercorner ways die!.  — (NSC_Legbeti_2021. The man ways are quite crafty.)

Synonyms

Translations

  • English: cunning, crafty