Difference between revisions of "coro"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * One kind sickness wey dey | + | * One kind sickness wey dey do person wey be sey di person no fit dey breat well. |
:* {{ux|dv|E don carry '''coro'''. |(Egbokhare_2020, He has contracted corona virus.)}} | :* {{ux|dv|E don carry '''coro'''. |(Egbokhare_2020, He has contracted corona virus.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''Coro''' just come [[like play like play]] con scatter 2020 for person. |( | + | :* {{ux|dv|'''Coro''' just come [[like play like play]] con scatter 2020 for person. |(NSC_2021, The corona virus slowly began and ruined 2020.)}} |
− | :* {{ux|dv|Baba Junior say to wear mask come dey wash hand everytime go pursue '''coro'''. |( | + | :* {{ux|dv|Baba Junior say to wear mask come dey wash hand everytime go pursue '''coro'''. |(NSC_2021, Wearing a mask and washing of hands will prevent the spread of corona virus, says Junior's daddy.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''corona virus'' | * English: ''corona virus'' |
Revision as of 13:04, 10 June 2022
Naija
Etymology
From: English corona virus
Pronunciation
- kòró
Noun
- One kind sickness wey dey do person wey be sey di person no fit dey breat well.
- E don carry coro. — (Egbokhare_2020, He has contracted corona virus.)
- Coro just come like play like play con scatter 2020 for person. — (NSC_2021, The corona virus slowly began and ruined 2020.)
- Baba Junior say to wear mask come dey wash hand everytime go pursue coro. — (NSC_2021, Wearing a mask and washing of hands will prevent the spread of corona virus, says Junior's daddy.)
Translations
- English: corona virus