coro

Revision as of 16:20, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English corona virus

Pronunciation

  • kòró

Play Play

Noun

  • Na one kind sickness wey dey hold person breath and e spread go round de world.
  • E don carry coro.  — (Egbokhare_2020. He has contracted corona virus.)
  • {{ux|dv| coro just come like play scatter 2020 for person. |(NSC_Legbeti_2021. Corona virus messed up my 2020.)}
  • {{ux|dv| Baba Junior say to wear mask come dey wash hand everytime go pursue coro. |(NSC_Legbeti_2021. Wearing a mask and washing of hands will prevent the spread of corona virus, says Junior's daddy.)}

Synonyms

Translations

  • English: corona virus