cos
Naija
Alternative forms
- ,
Etymology
From: English cos
Pronunciation
- kɔ́s
Coordinating Conjunction
- Na word wey dem dey use take join other words
- And I no fear, cos I dey sure, — (jw__1351. I am not scared because I am sure of myself.)
- Na only God me trust, cos no be today im don dey save me. — (NSC_Legbeti_2021. I trust in God alone because he has always been there for me.)
Subordinating Conjunction
- Na make person add more information to wetin person don first talk.
- I no want go cos dem no call me. — (Egbokhare_2020. I don't want to go because they didn't invite me.)
- I no see food chop for de party cos I come late. — (NSC_Legbeti_2021. I wasn't fed at the party because I came late.)
- :* Me I feel say dem dey always fight cos love no dey. — (NSC_Legbeti-2021. They fight often because there is no love lost between.)
- Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit care and compassion. — (bbc__28232. They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)
Synonyms
Translations
- English: because