cos

Naija

Etymology

From: English cos

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Coordinating Conjunction

  • Na word wey dem dey use take join other words
  • And I no fear, cos I dey sure,  — (jw__1351. I am not scared because I am sure of myself.)
  • Na only God me trust, cos no be today im don dey save me.  — (NSC_Legbeti_2021. I trust in God alone because he has always been there for me.)

Subordinating Conjunction

  • Na make person add more information to wetin person don first talk.
  • I no want go cos dem no call me.  — (Egbokhare_2020. I don't want to go because they didn't invite me.)
  • I no see food chop for de party cos I come late.  — (NSC_Legbeti_2021. I wasn't fed at the party because I came late.)
  • :* Me I feel say dem dey always fight cos love no dey.  — (NSC_Legbeti-2021. They fight often because there is no love lost between.)
  • Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit care and compassion.  — (bbc__28232. They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)

Synonyms

Translations

  • English: because