country man
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English country man
Pronunciation
- kɔtrìmân
- kɔntrìmân
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Usage
Definition
Noun
country man
- person wey be sey e come from country
- Country man must wak. — (A citizen must eat.)
- man wey be sey e come from country
- make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o — ( Everyone listen to what they have said, they said male citizens and female citizen must pay tax )
Derived forms
Synonyms
Antonyms
- country woman
Translations
- English: a citizen