country man

Revision as of 12:02, 22 January 2021 by 154.66.42.180 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English country man

Pronunciation

  • kɔtrìmân
  • kɔntrìmân



Noun

  • Na person wey be man wey come from a [[country].
  • Country man must wak.  — (A citizen must eat.)
  • make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o  —  (Announcement, male and female citizen must pay tax.)
  • Government congratulate every Country man wey win for de game wey dem do for France.  — (NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)

Antonyms

  • country woman

Translations

  • English: A male citizen of a country