Difference between revisions of "countrypeople"
(→Noun) |
|||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[country people]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* People wey come from country. | * People wey come from country. | ||
− | :* {{ux|dv|My '''countrypeople''', make we fight for our right o. |( | + | :* {{ux|dv| My '''countrypeople''', make we fight for our right o.|(My fellow citizens, let us fight for our rights.)}} |
− | :* {{ux|dv|Abeg when dis government wan talk to '''countrypeople'''? |( | + | :* {{ux|dv|Abeg when dis government wan talk to '''countrypeople'''?|(Please, when is this government addressing the citizens.)}} |
− | :* {{ux|dv|As election dey come so, '''countrypeople''' must shine deir eyes. |( | + | :* {{ux|dv|As election dey come so, '''countrypeople''' must shine deir eyes.|(As the election approaches, citizens must be vigilant.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''citizens'' | * English: ''citizens'' |
Latest revision as of 21:43, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English country people
Pronunciation
- kɔ̀trìpípù
Noun
- People wey come from country.
- My countrypeople, make we fight for our right o. — (My fellow citizens, let us fight for our rights.)
- Abeg when dis government wan talk to countrypeople? — (Please, when is this government addressing the citizens.)
- As election dey come so, countrypeople must shine deir eyes. — (As the election approaches, citizens must be vigilant.)
Translations
- English: citizens