countrypeople

Revision as of 13:16, 22 January 2021 by 154.66.42.180 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • countrypeople

Etymology

From: English country people

Pronunciation

  • kɔtrìpípù

Play


Noun

  • Na people wey dey stay together for one place
  • My country people, make we fight for our right o.  — (Egbokhare_2020. My fellow citizens, let us fight for our rights.)
  • I beg when dis government wan talk to country people.  — (NSC_Legbeti_2021. When is this government addressing the masses.)
  • As election dey come again, country people must shine deir eyes.  — (NSC_Legbeti_2021. When is this government addressing the masses.)

Translations

  • English: citizens