countrypeople
Revision as of 13:23, 24 May 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (EmekaFelixO moved page country people to countrypeople)
Naija
Alternative forms
- countrypeople
Etymology
From: English country people
Pronunciation
- kɔtrìpípù
Noun
- Na people wey dey stay together for one place
- My country people, make we fight for our right o. — (Egbokhare_2020. My fellow citizens, let us fight for our rights.)
- I beg when dis government wan talk to country people. — (NSC_Legbeti_2021. When is this government addressing the masses.)
- As election dey come so, country people must shine deir eyes. — (NSC_Legbeti_2021. As election approaches, the masses must be vigillant.)
Translations
- English: citizens