Difference between revisions of "coupon"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na paper wey dem dey take play bet.  
+
* Na paper wey dem dey take play bet.
 +
:* {{ux|dv|Help me tel dat you broder make he return dat my '''coupon''' wey im carry before I vex o |(NSC_Legbeti_2021. Kindly tell your brother to return my lottery ticket before I get angry?)}}
 +
:* {{ux|dv|Ah dat girl carry my '''coupon'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)}}
 +
:* {{ux|dv|Di girl, di girl carry your '''coupon'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your lottery ticket.)}}
 +
* Na to place bet to win money for pool house.
 
:* {{ux|dv|You dey play '''coupon'''? |(Egbokhare_2020. Do you place bet?)}}
 
:* {{ux|dv|You dey play '''coupon'''? |(Egbokhare_2020. Do you place bet?)}}
 
:* {{ux|dv|I know say wetin I play for dat '''coupon''' na sure banker  |(NSC_Legbeti_2021. I know the bet I placed is a winner.)}}
 
:* {{ux|dv|I know say wetin I play for dat '''coupon''' na sure banker  |(NSC_Legbeti_2021. I know the bet I placed is a winner.)}}
:* {{ux|dv|Ah dat girl carry my '''coupon'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)}}
 
:* {{ux|dv|Di girl, di girl carry your '''coupon'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your coupon.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[pool]
+
* [[baba ijebu]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''lottery'',
 
* English: ''lottery'',

Revision as of 15:40, 22 January 2021

Naija

Etymology

From: English coupon

Pronunciation

  • kúpɔ̀n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 14115

Noun

  • Na paper wey dem dey take play bet.
  • Help me tel dat you broder make he return dat my coupon wey im carry before I vex o  — (NSC_Legbeti_2021. Kindly tell your brother to return my lottery ticket before I get angry?)
  • Ah dat girl carry my coupon?  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)
  • Di girl, di girl carry your coupon.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your lottery ticket.)
  • Na to place bet to win money for pool house.
  • You dey play coupon?  — (Egbokhare_2020. Do you place bet?)
  • I know say wetin I play for dat coupon na sure banker  — (NSC_Legbeti_2021. I know the bet I placed is a winner.)

Synonyms

  • [[baba ijebu]

Translations

  • English: lottery,