coupon

Revision as of 15:32, 22 January 2021 by 102.89.3.105 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English coupon

Pronunciation

  • kúpɔ̀n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 14115

Noun

  • Na paper wey dem dey take play bet.
  • You dey play coupon?  — (Egbokhare_2020. Do you place bet?)
  • I know say wetin I play for dat coupon na sure banker  — (NSC_Legbeti_2021. I know the bet I placed is a winner.)
  • Ah dat girl carry my coupon?  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)
  • Di girl, di girl carry your coupon.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your coupon.)

Synonyms

  • [[pool]

Translations

  • English: lottery,