Difference between revisions of "coverbeer"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na di cover wey dem dey put for beer bottle. | + | * Na di cover wey dem dey put for beer and oder bottle. |
:* {{ux|dv|De don remove di '''coverbeer'''. |(They have removed the bottle cap on the beer.)}} | :* {{ux|dv|De don remove di '''coverbeer'''. |(They have removed the bottle cap on the beer.)}} | ||
:* {{ux|dv|We use '''coverbeer''' take play well well wen we be pikin.|(When we were kids we played with beer caps.)}} | :* {{ux|dv|We use '''coverbeer''' take play well well wen we be pikin.|(When we were kids we played with beer caps.)}} |
Revision as of 21:29, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cover and beer
Pronunciation
- kɔ̀vàbjɛ̂
Noun
- Na di cover wey dem dey put for beer and oder bottle.
- De don remove di coverbeer. — (They have removed the bottle cap on the beer.)
- We use coverbeer take play well well wen we be pikin. — (When we were kids we played with beer caps.)
Translations
- English: The cap of beer bottles