Difference between revisions of "coverbeer"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na di cover wey dem dey put for beer bottle.
+
* Na di cover wey dem dey put for beer and oder bottle.
:* {{ux|dv|De don remove di '''coverbeer'''. |(Egbokhare_2020, They have removed the bottle cap on the beer.)}}   
+
:* {{ux|dv|De don remove di '''coverbeer'''. |(They have removed the bottle cap on the beer.)}}   
:* {{ux|dv|We use '''coverbeer''' take play  well well wen we be pikin.|(NSC_2021. When we were kids we played with beer caps.)}}  
+
:* {{ux|dv|We use '''coverbeer''' take play  well well wen we be pikin.|(When we were kids we played with beer caps.)}}  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''The cap of beer bottles''
+
* English: ''beer bottle caps, bottle caps''

Latest revision as of 21:30, 28 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cover and beer

Pronunciation

  • kɔ̀vàbjɛ̂

Play Play

Noun

  • Na di cover wey dem dey put for beer and oder bottle.
  • De don remove di coverbeer.  — (They have removed the bottle cap on the beer.)
  • We use coverbeer take play well well wen we be pikin.  — (When we were kids we played with beer caps.)

Translations

  • English: beer bottle caps, bottle caps