coverbeer

Revision as of 17:51, 22 January 2021 by 154.66.40.205 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cover and beer

Pronunciation

  • kɔ̀vàbjɛ̂

Play Play

Noun

  • Na de cover wey dem dey put for beer bottle.
  • Dem don remove di coverbeer.  — (Egbokhare_2020. They have removed the cap on the beer.)
  • coverbeer don dey win better money for person.  — (NSC_Legbeti_2021. Beer covers now win some good moeny.)
  • We play wit coverbeer dat year when we dey grow up for village.  — (NSC_Legbeti_2021. We played with the covers of beer during our childhood days in the village.)

Translations

  • English: The cap of a beer bottle