coverbeer
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cover and beer
Pronunciation
- kɔ̀vàbjɛ̂
Noun
- Na di cover wey dem dey put for beer bottle.
- De don remove di coverbeer. — (Egbokhare_2020, They have removed the cap on the beer.)
- We use coverbeer take play well well wen we be pikin. — (NSC_2021. When we were kids we played with beer caps.)
Translations
- English: The cap of beer bottles