coverbeer

Revision as of 13:37, 13 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cover and beer

Pronunciation

  • kɔ̀vàbjɛ̂

Play Play

Noun

  • Na di cover wey dem dey put for beer bottle.
  • De don remove di coverbeer.  — (Egbokhare_2020, They have removed the bottle cap on the beer.)
  • We use coverbeer take play well well wen we be pikin.  — (NSC_2021. When we were kids we played with beer caps.)

Translations

  • English: The cap of beer bottles