coverclot

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cover cloth

Pronunciation

  • kɔ̀vàklɔ̂t

Play Play

Noun

  • Cloth wey cover bed, wey dey use cover body if person dey sleep.
  • Cover yourself with di coverlot make cold no catch you.  — (Egbokhare_2020, Cover yourself with the duvet so that you will not catch cold.)
  • Dis my coverclot don old.  — (NSC_Legbeti_2021, My coverlet is now old.)

Translations

  • English: duvet, blanket, a coverlet