Difference between revisions of "cram"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''cram'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 9 | * Frequency in raw corpus: 9 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 8686 | * Frequency rank in raw corpus: 8686 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper. | |
− | + | :* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' de moto plate number for head since.|(NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' de style for head from de day I see her wear am .|(NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|De way de guy dey call her number everytime show say he don cram am for head. |(NSC_Legbeti_2021. His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Our children like to dey '''cram''' Bible verse. |(jw__3222. Our children like memorising bible verse.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|But, e dey talk sey e no good to dey '''cram''' prayer and dey repeat am. |(jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''memorise'' |
Revision as of 16:27, 22 January 2021
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 9
- Frequency rank in raw corpus: 8686
Verb
- Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper.
- I don cram di book for head. — (Egbokhare_2020. I have memorised the book.)
- I cram de moto plate number for head since. — (NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)
- I cram de style for head from de day I see her wear am . — (NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)
- De way de guy dey call her number everytime show say he don cram am for head. — (NSC_Legbeti_2021. His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)
- Our children like to dey cram Bible verse. — (jw__3222. Our children like memorising bible verse.)
- But, e dey talk sey e no good to dey cram prayer and dey repeat am. — (jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)
Translations
- English: memorise