Difference between revisions of "cram"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
* Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper. | * Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper. | ||
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}} | :* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|I '''cram''' | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |(NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''memorise'' |
Revision as of 14:43, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Verb
Transitive
- Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper.
- I don cram di book for head. — (Egbokhare_2020. I have memorised the book.)
- I cram di style for head from di day I see her wear am. — (NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)
- Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head. — (NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)
Translations
English: memorise