Difference between revisions of "cram"

Line 6: Line 6:
 
* krâm
 
* krâm
 
<sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 16:07, 4 January 2022

Naija

Etymology

From: English cram

Pronunciation

  • krâm

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper.
  • I don cram di book for head.  — (Egbokhare_2020, I have memorised the book.)
  • I cram di style for head from di day I see her wear am.  — (NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)
  • Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head.  — (NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)

Translations

English: memorise