Difference between revisions of "cram"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
===Transitive===
 
===Transitive===
* Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper.
+
* Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
 
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020, I have memorised the book.)}}
 
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020, I have memorised the book.)}}
:* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |(NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)}}
+
:* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |(NSC_2021, I had memorised the style from the day I saw it on her.)}}
:* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)}}
+
:* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(NSC_2021, His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''memorise''
 
English: ''memorise''

Revision as of 13:58, 13 June 2022

Naija

Etymology

From: English cram

Pronunciation

  • krâm

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
  • I don cram di book for head.  — (Egbokhare_2020, I have memorised the book.)
  • I cram di style for head from di day I see her wear am.  — (NSC_2021, I had memorised the style from the day I saw it on her.)
  • Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head.  — (NSC_2021, His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)

Translations

English: memorise