Difference between revisions of "cram"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* krâm
 
* krâm
 
<sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
===Transitive===
+
* Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
* Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper.
+
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(I have memorised the book.)}}
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}}
+
:* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |( I had memorised the style from the day I saw it on her.)}}
:* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |(NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)}}
+
:* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)}}
:* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''memorise''
+
English: ''memorize''

Latest revision as of 21:50, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English cram

Pronunciation

  • krâm

Play Play

Verb

  • Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
  • I don cram di book for head.  — (I have memorised the book.)
  • I cram di style for head from di day I see her wear am.  — ( I had memorised the style from the day I saw it on her.)
  • Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head.  — (His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)

Translations

English: memorize