Difference between revisions of "cram"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ===Transitive=== | ||
* Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper. | * Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper. | ||
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}} | :* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020. I have memorised the book.)}} | ||
:* {{ux|dv|I '''cram''' de moto plate number for head since.|(NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)}} | :* {{ux|dv|I '''cram''' de moto plate number for head since.|(NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|I '''cram''' de style for head from de day I see her wear am .|(NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)}} | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' de style for head from de day I see her wear am. |(NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)}} |
− | :* {{ux|dv|De way de guy dey call her number everytime show say he don cram am for head. | + | :* {{ux|dv|De way de guy dey call her number everytime show say he don '''cram''' am for head.|(NSC_Legbeti_2021. His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)}} |
:* {{ux|dv|Our children like to dey '''cram''' Bible verse. |(jw__3222. Our children like memorising bible verse.)}} | :* {{ux|dv|Our children like to dey '''cram''' Bible verse. |(jw__3222. Our children like memorising bible verse.)}} | ||
:* {{ux|dv|But, e dey talk sey e no good to dey '''cram''' prayer and dey repeat am. |(jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)}} | :* {{ux|dv|But, e dey talk sey e no good to dey '''cram''' prayer and dey repeat am. |(jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)}} | ||
+ | ===Intransitive=== | ||
+ | :* {{ux|dv|I sabi '''cram''' o.|(NSC_Legbeti_2021. I know how to memorise.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I never still see how to '''cram'''. |(NSC_Legbeti_2021. I haven't seen anyone capable of cramming.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''memorise'' | * English: ''memorise'' |
Revision as of 17:24, 22 January 2021
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 9
- Frequency rank in raw corpus: 8686
Verb
Transitive
- Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper.
- I don cram di book for head. — (Egbokhare_2020. I have memorised the book.)
- I cram de moto plate number for head since. — (NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)
- I cram de style for head from de day I see her wear am. — (NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)
- De way de guy dey call her number everytime show say he don cram am for head. — (NSC_Legbeti_2021. His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)
- Our children like to dey cram Bible verse. — (jw__3222. Our children like memorising bible verse.)
- But, e dey talk sey e no good to dey cram prayer and dey repeat am. — (jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)
Intransitive
- I sabi cram o. — (NSC_Legbeti_2021. I know how to memorise.)
- I never still see how to cram. — (NSC_Legbeti_2021. I haven't seen anyone capable of cramming.)
Translations
- English: memorise