cram

Revision as of 17:24, 22 January 2021 by 154.66.40.205 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English cram

Pronunciation

  • krâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8686

Verb

Transitive

  • Make person sabi someting for head without say im carry book or get helper.
  • I don cram di book for head.  — (Egbokhare_2020. I have memorised the book.)
  • I cram de moto plate number for head since.  — (NSC_Legbeti_2021. I had long memorized my car's plate number.)
  • I cram de style for head from de day I see her wear am.  — (NSC_Legbeti_2021. I had memorized the style from the day I saw it on her.)
  • De way de guy dey call her number everytime show say he don cram am for head.  — (NSC_Legbeti_2021. His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)
  • Our children like to dey cram Bible verse.  — (jw__3222. Our children like memorising bible verse.)
  • But, e dey talk sey e no good to dey cram prayer and dey repeat am.  — (jw__19596, But he said it is wrong to cram prayers and repeat it.)

Intransitive

  • I sabi cram o.  — (NSC_Legbeti_2021. I know how to memorise.)
  • I never still see how to cram.  — (NSC_Legbeti_2021. I haven't seen anyone capable of cramming.)

Translations

  • English: memorise