cram
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Verb
Transitive
- Make person sabi someting for head without sey im carry book or get helper.
- I don cram di book for head. — (Egbokhare_2020. I have memorised the book.)
- I cram di style for head from di day I see her wear am. — (NSC_Legbeti_2021, I had memorized the style from the day I saw it on her.)
- Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head. — (NSC_Legbeti_2021, His ceaseless calls shows he must have memorized her number.)
Translations
English: memorise