cram

Naija

Etymology

From: English cram

Pronunciation

  • krâm

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
  • I don cram di book for head.  — (Egbokhare_2020, I have memorised the book.)
  • I cram di style for head from di day I see her wear am.  — (NSC_2021, I had memorised the style from the day I saw it on her.)
  • Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head.  — (NSC_2021, His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)

Translations

English: memorise