Difference between revisions of "crash"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English crash
+
From English: ''crash
 +
''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 11:48, 18 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: crash

Pronunciation

  • krâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1512
  • Frequency in raw corpus: 164
  • Frequency rank in raw corpus: 1503

The word is used more in written texts than orally.


Verb

crash: Slang: to sleep -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I wan crash.  — (I want to sleep.)
  2. mark (frequency:6)
    Na software developer, Abraham Masri tweet am say e fit cause iPhone dem to crash.  — (bbc__72026, __no translation__)
    Kevin de Bruyne and Pep Guardiola dey tok OP Leicester City owner die inside helicopter wey crash  — (bbc__62330, __no translation__)
  3. mark-nsubj (frequency:5)
    No passenger dey di plane wen e crash.  — (bbc__75263, __no translation__)
    Na so Nigerians dey call VAIDS phone sotay di thing crash.  — (bbc__71856, __no translation__)
  4. mark-obl:arg (frequency:5)
    Di bug dey cause Safari to crash for Macbooks  — (bbc__33368, __no translation__)
    Plenti pipo bin show for di mountain to see di jet wey crash wit dia two korokoro eye.  — (bbc__81981, __no translation__)
  5. aux-nsubj (frequency:4)
    Na dere, we go crash.  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__9, That's where we'll stay.)
    I tell you what, if dem impeach me, I tink say di market go crash.  — (bbc__4080, __no translation__)
  6. mark-obl:mod (frequency:3)
    VAIDS office dey try to repair di phone line wey crash on Friday.  — (bbc__97491, __no translation__)
    One recording wey dem share online reveal say Air traffic controllers try to encourage di man to land before di plane crash.  — (bbc__78837, __no translation__)
  7. obj (frequency:2)
    British lawmakers don reject Brexit deal Brexit petition crash UK gov't website  — (bbc__20707, __no translation__)
    Houses for Clevedon, wey dey North Somerset for England Nigerians wey get property for United Kingdom don use plenty phone calls crash Ministry of Finance Voluntary Assets and Income Declaration Scheme, VAIDS.  — (bbc__56146, __no translation__)
  8. obl:mod (frequency:2)
    Dis person feel say people fit dey fear bitcoin because of how MMM take crash last year for Nigeria.  — (bbc__42427, __no translation__)
    KONSTANTIN VON WEDELSTAEDT Na Aseman Airlines get di plane wey crash Sixty-six people don die after one plane wey carry people crash for Iran.  — (bbc__61689, __no translation__)
  9. mark-obj (frequency:2)
    Reuters Evribodi wey dey di Ethiopian Airlines plane wey crash afta e take-off on Sunday don die, di airline tok.  — (bbc__85234, __no translation__)
    KONSTANTIN VON WEDELSTAEDT Na Aseman Airlines get di plane wey crash Sixty-six people don die after one plane wey carry people crash for Iran.  — (bbc__61689, __no translation__)
  10. aux-nsubj-obj (frequency:2)
    Airline mechanic don crash plane, e fly witout permission from airport  — (bbc__13426, __no translation__)
    Atiku go crash price of fuel wen im enta office - PDP Atiku Abubakar don gree say im no call soja wife wey Boko Haram kill as im bin claim  — (bbc__17819, __no translation__)
  11. advmod-aux-nsubj (frequency:2)
    Di plane wey bin dey go Kenya bin crash just few minutes afta e take off from Addis Ababa and all 157 passangers on board di plane die.  — (bbc__37245, __no translation__)
    AFP Pipo wey dey for di plane tok say dem thank God say dem comot from di crash alive Wan passenger plane don crash afta e take off from Guadalupe Victoria International Airport for Durango state, Mexico, but nobodi die for di crash.  — (bbc__10270, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • dana 0.73 49, tanker 0.73 167, plane 0.73 441, helicopter 0.73 76, capsize 0.71 30, explode 0.70 71, ethiopian 0.70 74, bomb 0.69 209, pipeline 0.69 84

Antonyms

  • dana 0.73 49, tanker 0.73 167, plane 0.73 441, helicopter 0.73 76, capsize 0.71 30, explode 0.70 71, ethiopian 0.70 74, bomb 0.69 209, pipeline 0.69 84

Translations

  • English: Slang: to sleep