Difference between revisions of "crash"

Line 22: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
crash: Slang: to sleep -- Definition in Naija?
+
#Make person sleep.
 
+
#: {{ux|dv| I wan '''crash'''. |(Egbokhare_2020, I want to sleep.)}}
 
+
#: {{ux|dv| Na dere, we go '''crash'''. |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__9, That's where we'll spend the night.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make Plane get accident.
#: {{ux|dv|I wan '''crash'''. |(I want to sleep.)}}
+
#: {{ux|dv| No passenger dey di plane wen e '''crash'''. |(bbc__75263, There was no one in the plane when it crashed.)}}
# mark (frequency:6)
+
#: {{ux|dv| Airline mechanic don '''crash''' plane, e fly without permission from airport |(bbc__13426, An airline mechanic crashed an aeroplane, he flew without permission from the airport.)}}
#: {{ux|dv|Na software developer, Abraham Masri tweet am say e fit cause iPhone dem to '''crash'''. |(bbc__72026, __no translation__)}}
+
#Make someting spoil.
#: {{ux|dv|Kevin de Bruyne and Pep Guardiola dey tok OP Leicester City owner die inside helicopter wey '''crash''' |(bbc__62330, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| Na so Nigerians dey call VAIDS phone sotay di thing '''crash'''. |(bbc__71856, Nigerians kept calling VAIDS phone until it crashed.)}}
# mark-nsubj (frequency:5)
+
#: {{ux|dv| My laptop don crash yesterday. |(NSC__Olukayode.S.M_2021, My PC crashed yesterday.)}}
#: {{ux|dv|No passenger dey di plane wen e '''crash'''. |(bbc__75263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so Nigerians dey call VAIDS phone sotay di thing '''crash'''. |(bbc__71856, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Di bug dey cause Safari to '''crash''' for Macbooks |(bbc__33368, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Plenti pipo bin show for di mountain to see di jet wey '''crash''' wit dia two korokoro eye. |(bbc__81981, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na dere, we go '''crash'''. |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__9, That's where we'll stay.)}}
 
#: {{ux|dv|I tell you what, if dem impeach me, I tink say di market go '''crash'''. |(bbc__4080, __no translation__)}}
 
# mark-obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|VAIDS office dey try to repair di phone line wey '''crash''' on Friday. |(bbc__97491, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One recording wey dem share online reveal say Air traffic controllers try to encourage di man to land before di plane '''crash'''. |(bbc__78837, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|British lawmakers don reject Brexit deal Brexit petition '''crash''' UK gov't website |(bbc__20707, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Houses for Clevedon, wey dey North Somerset for England Nigerians wey get property for United Kingdom don use plenty phone calls '''crash''' Ministry of Finance Voluntary Assets and Income Declaration Scheme, VAIDS. |(bbc__56146, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis person feel say people fit dey fear bitcoin because of how MMM take '''crash''' last year for Nigeria. |(bbc__42427, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|KONSTANTIN VON WEDELSTAEDT Na Aseman Airlines get di plane wey '''crash''' Sixty-six people don die after one plane wey carry people '''crash''' for Iran. |(bbc__61689, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Reuters Evribodi wey dey di Ethiopian Airlines plane wey '''crash''' afta e take-off on Sunday don die, di airline tok. |(bbc__85234, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|KONSTANTIN VON WEDELSTAEDT Na Aseman Airlines get di plane wey '''crash''' Sixty-six people don die after one plane wey carry people '''crash''' for Iran. |(bbc__61689, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Airline mechanic don '''crash''' plane, e fly witout permission from airport |(bbc__13426, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Atiku go '''crash''' price of fuel wen im enta office - PDP Atiku Abubakar don gree say im no call soja wife wey Boko Haram kill as im bin claim |(bbc__17819, __no translation__)}}
 
# advmod-aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di plane wey bin dey go Kenya bin '''crash''' just few minutes afta e take off from Addis Ababa and all 157 passangers on board di plane die. |(bbc__37245, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Pipo wey dey for di plane tok say dem thank God say dem comot from di '''crash''' alive Wan passenger plane don '''crash''' afta e take off from Guadalupe Victoria International Airport for Durango state, Mexico, but nobodi die for di '''crash'''. |(bbc__10270, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* dana 0.73 49, tanker 0.73 167, plane 0.73 441, helicopter 0.73 76, capsize 0.71 30, explode 0.70 71, ethiopian 0.70 74, bomb 0.69 209, pipeline 0.69 84
+
* [[sleep]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* dana 0.73 49, tanker 0.73 167, plane 0.73 441, helicopter 0.73 76, capsize 0.71 30, explode 0.70 71, ethiopian 0.70 74, bomb 0.69 209, pipeline 0.69 84
+
*
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Slang: to sleep
+
* English: ''to sleep, crash''

Revision as of 12:23, 18 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: crash

Pronunciation

  • krâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1512
  • Frequency in raw corpus: 164
  • Frequency rank in raw corpus: 1503

The word is used more in written texts than orally.


Verb

  1. Make person sleep.
    I wan crash.  — (Egbokhare_2020, I want to sleep.)
    Na dere, we go crash.  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__9, That's where we'll spend the night.)
  2. Make Plane get accident.
    No passenger dey di plane wen e crash.  — (bbc__75263, There was no one in the plane when it crashed.)
    Airline mechanic don crash plane, e fly without permission from airport  — (bbc__13426, An airline mechanic crashed an aeroplane, he flew without permission from the airport.)
  3. Make someting spoil.
    Na so Nigerians dey call VAIDS phone sotay di thing crash.  — (bbc__71856, Nigerians kept calling VAIDS phone until it crashed.)
    My laptop don crash yesterday.  — (NSC__Olukayode.S.M_2021, My PC crashed yesterday.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to sleep, crash