Difference between revisions of "crawcraw"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''unkown''
+
From English: ''crawl''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* krɔ̀krɔ́
 
* krɔ̀krɔ́
Line 12: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
 
*Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
:* {{ux|dv|'''Crawcraw'''  just full dat your pikin head.|(NSC_2020, Your son has scabies all over his head.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Crawcraw'''  just full dat your pikin head.|(Your son has scabies all over his head.)}}
:* {{ux|dv|You get '''crawcraw''' for [[yansh]]. |(Egbokhare_2020, You have scabies on your buttocks.)}}
+
:* {{ux|dv|You get '''crawcraw''' for [[yansh]]. |(You have scabies on your buttocks.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''scabies''
 
* English: ''scabies''

Latest revision as of 21:40, 28 February 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From English: crawl

Pronunciation

  • krɔ̀krɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
  • Crawcraw just full dat your pikin head.  — (Your son has scabies all over his head.)
  • You get crawcraw for yansh.  — (You have scabies on your buttocks.)

Translations

  • English: scabies