crawcraw
Naija
Etymology
From English: unkown
Pronunciation
- krɔ̀krɔ́
Noun
Rashes wey dey skin wey dey scratch person
- crawcraw just full dat your pikin head. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Your son has scabies all over his head.)
- You get crawcraw for yansh. — (Egbokhare_2020, You have scabies on your buttocks.)
Translations
- English: scabies