crawcraw

Revision as of 21:53, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: unkown

Pronunciation

  • krɔ̀krɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
  • Crawcraw just full dat your pikin head.  — (Your son has scabies all over his head.)
  • You get crawcraw for yansh.  — (You have scabies on your buttocks.)

Translations

  • English: scabies