crib

Revision as of 13:30, 18 January 2021 by 154.66.40.59 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: crib

Pronunciation

  • kríb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 19915


Noun

House wey person dey live.

  • We go do party for my crib.  — (Egbokhare_2020, We will party in my house.)
  • Na for my crib I spend Christmas  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We will party in my house.)

Translations

  • English: home