Naija
Etymology
From English: crib
Pronunciation
Play
Play
Noun
House wey person dey live.
- We go do party for my crib. — (Egbokhare_2020, We will party in my house.)
- Na for my crib I spend Christmas — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We will party in my house.)
Translations