Difference between revisions of "cry"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey spoil mouth, con dey shout because someting pain am or im no happy.  
+
* Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
:* {{ux|dv| Na so so cry she dey '''cry''' since morning  |( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been crying since morning.)}}
+
:* {{ux|dv| Na so so cry she dey '''cry''' since morning  |( NSC_2020, She has been crying since morning.)}}
:* {{ux|dv|I hear person '''cry''' from inside.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, I heard someone crying from inside.)}}
+
:* {{ux|dv|I hear person '''cry''' from inside.|( NSC_2020, I heard someone crying from inside.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[laugh]]
 
* [[laugh]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''cry''
 
* English: ''cry''

Revision as of 14:24, 13 June 2022

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

  • kraî

Play Play

Verb

  • Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
  • Na so so cry she dey cry since morning  — ( NSC_2020, She has been crying since morning.)
  • I hear person cry from inside.  — ( NSC_2020, I heard someone crying from inside.)

Antonym

Translation

  • English: cry