Difference between revisions of "cry"

 
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
 
* Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
:* {{ux|dv| Na so so cry she dey '''cry''' since morning  |( NSC_2020, She has been crying since morning.)}}
+
:* {{ux|dv| Na so so cry she dey '''cry''' since morning  |(She has been crying since morning.)}}
:* {{ux|dv|I hear person '''cry''' from inside.|( NSC_2020, I heard someone crying from inside.)}}
+
:* {{ux|dv|I hear person '''cry''' from inside.|(I heard someone crying from inside.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[laugh]]
 
* [[laugh]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''cry''
 
* English: ''cry''

Latest revision as of 21:56, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

  • kraî

Play Play

Verb

  • Make water dey comot for person eye because something dey pain am or because e no happy.
  • Na so so cry she dey cry since morning  — (She has been crying since morning.)
  • I hear person cry from inside.  — (I heard someone crying from inside.)

Antonym

Translation

  • English: cry