cry

Revision as of 14:53, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English cry

Pronunciation

kraĭ


Noun

Sey person dey comot water for eye.

  • Na so so cry she dey cry since morning.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been shedding tears since morning.)

Antonym

Translation

  • English: cry

Verb

Make person dey spoil mouth, con dey shout because someting pain am or im no happy.

  • Na so so cry she dey cry since morning  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, She has been crying since morning.)
  • I hear person cry from inside.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, I heard someone crying from inside.)

Antonym

Translation

  • English: cry